Patoranking took us straight to the streets with “Abule,” a party anthem about good times in the neighborhood. He’s at a local party with his friends, surrounded by beautiful women and good vibes, but his girlfriend is right there, so he has to play it cool. The song is all about balancing fun and loyalty when temptation is everywhere.
[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Verse 1]
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey
[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Verse 2]
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Outro]
Go
Go
Go
Go
Uploaded by: Ene • Upload date: 1/8/2026
More Songs by Patoranking
Pretty Gir...
Adekunle Gold, ...
Hold Me
Niniola, Patora...
Killah Why...
Reekado Banks, ...
Babylon
Patoranking, Vi...
Kolo Kolo
Patoranking, Di...
Control Me
Patoranking, Gy...
Turn Up
Patoranking, Do...
