Mic Check is the final song on the album. In Mic Check, Runtown is tasting the microphone one last time to say goodbye to his listeners. He tells everyone that he is back for good and ready to keep making great music. It feels like the ending of a great movie. It is short, sweet, and leaves you feeling satisfied after listening to the album.
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Wambi Omoge wambi
You do me things I no fit control
Wabi kilode wambi
I no fit tire to Dey find you
You my medicine eh
You do me many things eh
And when e enter you
Inside you inside you
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ahh
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Lundi,Mardi, mercredi
I'm on the phone on a Romantic call call call
Any other thing's not my business
Lundi, Mardi, mercredi
I'm on the phone on a Romantic call
Any other thing's not my business
And e do me like voodoo
Like oou ouu
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem Dey shiver
Anytime we drop we no Dey miss am
Anything we drop is legit
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Uploaded by: Ene • Upload date: 12/22/2025
More Songs by Runtown
Peace I Ch...
Kizz Daniel, Ru...
