The track “Abobi” is a powerful and rhythmic single by Nigerian Afrobeats and Dancehall star Patoranking. Released in 2023. The track stands out in his catalog for its successful blend of an irresistible groove with a deeply serious and critical social message. The song critiques the division and discord caused by tribal and religious conflicts, ultimately serving as a plea for unity.
[Intro]
It's Kel-P vibes
[Verse 1]
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
[Chorus]
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
You might also like
Feel Good
Mohbad
HOPE
NF
Smooth Criminal
Rema
[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
[Verse 2]
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
[Chorus]
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Uploaded by: Precious • Upload date: 10/14/2025
More Songs by Patoranking
Hold Me
Niniola, Patora...
Killah Why...
Reekado Banks, ...
Babylon
Patoranking, Vi...
Amazing Gr...
Patoranking, Be...
Kolo Kolo
Patoranking, Di...
Control Me
Patoranking, Gy...
