What makes “Bus Stop” by Ajebo Hustlers unforgettable isn’t just the groove; it’s honesty. It reminds you that everyone is on a journey, waiting for their own metaphorical bus: a chance, a call, a break, a moment
that changes everything. Some are boarding, some are watching, some are just trying to make it to the
next stop.
By the time the song fades, you realize it is not just about the hustle, but about humanity. The resilience dressed in rhythm, about ordinary people doing extraordinary things just by showing up every day
See lyrics
[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Ye eh oh nah
Nnai
[Verse 1]
Kpos
When she burst out with her bum short
Omo na hot hot
I no fit lockup the kele be like wassup
Hot stuff wey no rеady for love talk
But once once shе give me pass like puff puff
Of course, she loves to kprass at all cost
She loves munches Kit Kat & hobnobs
Small chops she feels bad I’m love struck
But las las a hit man must fall job
[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai
[Verse 2]
If you know grace
You must know craze
I been jam the lady for Lekki toll gate
Say ma no wait
Ma go straight to the point
Ma no just dey look her low waist
Look close ejima who goes
I’m here to give you the D
No be glucose
I gbadun your Cordination
Ejima kudos
You dey off me when you checkmate my
Loopholes
[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/10/2025