This particular track is that calm reminder that not every fight deserves your energy. “Burn My Cable” by Ajebo Hustlers and Sarkodie becomes more than a phrase; it is a mindset. It means cutting off the weight, letting go of noise, and choosing clarity over chaos.
The artists ride the beat with quiet power, delivering their message. You can hear experience in every line, men who have seen pressure, handled fame, and learned the beauty of silence.
See lyrics
[Chorus]
My girl e no know say she dey burn my cable
My girl e no know say she dey scatter my table
Forcing me to calm down, say make I dey stable
Been a bad boy, she said that I'm ungrateful
Cock block, see my barney dey cock block me
Cock block, see my girlie dey cock block me
Unjust, she treating me unjustly
Conduct, say the girlie dey conduct me
All night long, shawty finna go all night long
One by one, she chasing them one by one
All night long, she nagging now all night long
All night long, Shawty finna go all night long
[Verse 1]
Akyire no ayɛ puff puff
Nti wɔ ne me kasa rough rough
Real ****, you dey toss toss
You dey rush, last hour, you dey suck suck
You dey give a couple **** wey dey f****k f****k
Nti adɛn na aduru meso you dey talk talk
Knock knock
Afei na mɛ hunu no soft spot
Wɔ mma me nteaseɛ ɔse menhyɛ no bɔ ansa
Asɛm
Ɛyɛ no sɛɛ mennim nyansa
Wo ne mmarima nsia awo akwadaa 13 obiaa kɔ
Na me na wo de ba te wo atenka
E be muff muff
Me wɔ adeɛ bi gbontof
Ɔse baby, do you love me? Of course
Make I see top, make you no dey cock block me
[Chorus]
My girl e no know say she dey burn my cable
My girl e no know say she dey scatter my table
Forcing me to calm down, say make I dey stable
Been a bad boy, she said that I'm ungrateful
Cock block, see my barney dey cock block me
Cock block, see my girlie dey cock block me
Unjust, she treating me unjustly
Conduct, say the girlie dey conduct me
All night long, shawty finna go all night long
One by one, she chasing them one by one
All night long, she nagging now all night long
All night long, Shawty finna go all night long
[Verse 2]
As I unbuckle her dress
She saw a couple of text
Messages in my celly
She's like, "You're still in touch with your ex"
What the f is wrong with you self?
And who the hell is loveth
Stephanie, emery? You told Zoe she's your spec?
You dey fuck up
Anywhere wey you go, you dey share your thing like na hotspot
If this isn't hatred, I swear it's not love
You’re smoking obnoxious
You’re feeling all pompous
Na because you dey nor nor, see this bobo, ayi
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/11/2025