“Not My Problem” is Adekunle Gold’s way of saying, “I choose peace over drama.” The song talks about walking away from someone who plays mind games and doesn’t know what they want. It’s the perfect track for anyone tired of giving their all to someone who can’t match their energy. A mix of smooth vibes, bold lyrics, and soft heartbreak energy.
[Intro]
Not my problem
Na your problem
[Verse 1]
Se I no dey satisfy you
24/7 I dey ride, I don tey wey beside you
Baby, no make I remind you
Sey my love is the sweetest, nah, you can't deny, boo
Na you say AG baby o, I go carry your baby
Ah, ah
No be one of your word oh
I dey true, you dey parọ o
You dey play with my mind o
[Pre-Chorus]
Dey turning my head like merry-go-round o
Dey go back and forth o
Say I am the one, but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby, I no beg if you wan go
[Chorus]
'Cause it's not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story see it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem, your problеm, oh, oh
[Verse 2]
Girls plenty, plenty
Why you come dеy play like say I be your ọbọlọ o?
Eye don detty, detty
Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o
I no blame you no be your fault o
Na me go find love o instead money
See, one tear drop I no dey owe you
Baby, if you leave me onto the next now, now
[Pre-Chorus]
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby, I no beg you if you wan go
[Chorus]
'Cause it's not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story see it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem, your problem
Not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story se it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh
Uploaded by: Sifon • Upload date: 11/13/2025
