“On D Low” by T.I Blaze and Mr Eazi is the kind of song that glides into your ears like a late-night breeze, soft, intentional, and quietly powerful. It captures two men moving through success, desire, and private connections without noise or pressure.
T.I Blaze brings his signature emotional depth, singing from the angle of someone who has survived the chaos and now chooses peace over performance.
Mr Eazi joins with that effortless swagger only he can deliver, giving the track its cool, steady heartbeat, speaking about love, enjoyment, and blessings in a tone that feels unbothered yet deeply focused.
See lyrics
Ugh-ugh, ugh
Mm
E don dey work, e don dey work
(Niphkeys, Niphkeys)
I'm done testing microphone
I dey on move, no more delay
Na who go ginger person for here?
One man, one head, ayy
Wetin dem say? Wetin you hear? (Wetin dem say? Wetin you hear?)
You go see real life, ayy
I call my paddie person for phone (yee)
Two injure, four dead, ye
On the low
We dey pack plenty money, on the low
Nobody wey never break the law
Who still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?)
Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira)
High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh)
Zagadat
High tension, mildest touch
You dey wan thank me, girl, don't mention
Na for your confession (na your confe')
Make I know your direction
If you wan sit straight or you wan lie down
Wan turn around or you wan jump on (jump and pass)
Na for your confession (na your confe')
Make I know your direction
We dey pack big bags on a low (go-go)
We never dey stand chitchat, we dey go
Person wey dey like big yansh wey dey owe, mtcheew
On a low, you never go know
If he no fit buy big brown lavoroom
Money, we go count this one, no be joke
Person wey dey do too much no go blow
On a low, you never go know
On the low
We dey pack plenty money, on the low
Nobody wey never break the law
Who still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?)
Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira)
High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh)
(Sunshine, Sunshine)
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/26/2025