Adekunle Gold’s Afropop sound in “Mercy” is both a prayerful and defiant anthem. In this track, he seeks divine guidance while stylishly rebuking those who wish him ill. “Mercy” serves as the perfect prayer for moments when life is going well, but haters are still watching. Released on his album “Catch Me If You Can,” the song features a smooth, almost tropical dancehall vibe.
[Intro]
AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry
[Verse 1]
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dеm try me try me
Red еye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
[Chorus]
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
[Verse 2]
As you can see I’m just beginning
And I trouble nobody
So make nobody bother mi
As you see me na God dey fight for me
Nobody touching me
Can’t stop my destiny
Wetin I do do do
Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I’m premium now so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad boy deks I no apologize
Bet on myself and I’m rolling the dice
Kilamity Kilamity o
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
[Chorus]
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
Tell me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Uploaded by: Sifon • Upload date: 2/4/2026
More Songs by Adekunle Gold
Pay Day
Seyi Vibez, Ree...
Dior, Dior...
Adekunle Gold, ...
Glamorous
Reekado Banks, ...
Ogini
Reekado Banks, ...
Party No D...
Adekunle Gold, ...
