Adekunle Gold went straight for the neck with “Pablo Alakori.” The song calls out people chasing fast money through dodgy shortcuts instead of an honest hustle. Pablo Escobar, we know, but Pablo Alakori? That’s the broke version who begs instead of working.
AG Baby dropped this mellow Yoruba jam after some social media mess inspired him to preach hard work and humility. If you know someone always looking for the easy way out, send them this track. Check out Adekunle Gold’s “Pablo Alakori” before you become the Pablo he’s singing about.
See lyrics
[Verse 1]
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
[Chorus]
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
[Verse 2]
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
[Chorus]
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
[Verse 3]
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that’s what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you
I’m sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
[Chorus]
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Uploaded by: Sifon • Upload date: 2/2/2026