There’s a layer of emotional complexity in Hard Girl, Hard Guy by Korede Bello that makes it stand out as a song that walks the line between strength and vulnerability. In response, Korede positions himself as a “hard guy” too, someone who’s aware of emotional baggage and walls, yet offers to break through them. Hard Girl, Hard Guy is more than a love song. It’s about healing, about meeting someone where they are strong, guarded, and wounded and saying, I see you, I’ll be patient.
You see yeah
All this forming that you're forming
I already know what's going on
Shey dey form hard girl
But on the inside she's a sweetheart
She dey, tell all the man dem make dem park well
She dey form hard girl now
Cos she been hurt so many times
Say this love something, she no dey do again
Cos she no wan cry
She no wan cry
Hard girl hard girl no dey cry
She don't even wanna try
She don't wanna cry
Hard girl hard girl no dey cry
But if e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy
Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Yawa
Sisi mi
Can I get a minute
Hmm more than a minute
Cos the loving no dey finish
The loving no get limit
I no say you dey feel it
Oh yeah oh yeah
You should let me take care of you
You should let me dey there for you
Promise I'll be faithful and true
Will never make you cry
Never make ya cry
Hard girl hard girl no dey cry
You should let me try
Should let me try
Hard girl hard girl no dey cry
If e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy
Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me take care of you
Kosohun ti o yawa
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/13/2025
