“Odo Bra” is a beautiful collaboration between Nigerian Afro-Dancehall star Patoranking and Ghanaian Afrobeats/Highlife artist King Promise, celebrated for its splendid cross-cultural sound. Odo Bra is a phrase from the Twi language (a major language in Ghana) which translates directly to “My Love, Come” or “Come, my love.” The song is a heartfelt declaration of love, admiration, and devotion.
[Intro: King Promise & Patoranking]
King King Promise
Oh No
Oh No
Oh No Oh No
[Verse 1: Patoranking]
Sweetie Sweetie
This our love feel so Brand new
Na only you I go dey chop
The okro soul in my banku
Ne nu nwanchuku kere nu nu
I just dey run follow you
And when you whine up your waist
All my body go dey want to dey do
[Chorus: Patoranking]
Ah ye mama ye O
Ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee
Ah ye mama ye
Ah ye mama ye O
Ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee
Ah ye mama ye O
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra, Odo bra
Odo bra, Odo bra
Odo bra, Odo bra
Odo bra, Odo bra
You might also like
[Verse 2: King Promise]
Mo bɛ hwɛ no
Me dɔ fo ye o
Nneoma wo ye me no saa na me pɛ o
Nti Ohemaa bra me n'kyɛn
Wo nim se me ne wo'a
Ewɔ lɛ tsio bɛn kɛ mi
Tsio bɛn kɛ mi
Min lɔ bi kaa tsɛ yea
Wey we go do
What you wanna do
Girl my loving ebe true
So for you love I'll be fool
Eyiye
[Chorus: Patoranking & King Promise]
Ah ye mama ye O
Ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee
Eyeeah ye
Ah ye mama ye
Ah ye mama ye O
Ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee
Ah ye mama ye O
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
(Yɛ n'tɛm na bra fie wo'ate)
Odo bra me si bro (nwoooooo)
Odo bra bra bra
Odo bra
Me se bra
Eh Odo bra
Odo bra
Odo bro
Me se bro eeehhhhhh
Odo bra bra bra
[Outro: Patoranking & King Promise]
I no go use you play o
I no go use you play o
Since you come my way o
Na loving you everyday o
Fio fio
Baby fio fio
Min lɔ bi fio fio ooooo
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra bra bra
Odo bra, Odo bra
Odo bra, Odo bra
Uploaded by: Precious • Upload date: 10/13/2025
More Songs by Patoranking
Killah Why...
Reekado Banks, ...
Babylon
Patoranking, Vi...
Amazing Gr...
Patoranking, Be...
Kolo Kolo
Patoranking, Di...
Control Me
Patoranking, Gy...
Miracle Ba...
Patoranking, Lu...
