Kini Issue means “What is the problem?” in the Yoruba language. He sings about someone he likes and tries to understand what is going on in their relationship. The music is catchy and easy to hum along to. It is a very popular song because the chorus is simple to remember, and the beat stays in your head all day long
[Pre-Chorus]
Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Chorus]
Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Refrain]
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you, I can't focus
Why all of a sudden me I can’t go
[Verse 1]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issuе
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, whеn I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say Nothing wey man no fit do
[Bridge]
Me, you, and Hennesy na chemistry
Only you fit match up my energy
[Interlude]
[Verse 2]
If I tell you dance ,dance
If I tell you wait ,wait
Money for your waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move, move
Oh no, see I’m just tryna say
[Refrain]
She be messing with my head, eh
Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you, I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
[Verse]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know ,when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say Nothing wey man no fit do
[Pre-Chorus]
Lord know say me i kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Chorus]
Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Uploaded by: Ene • Upload date: 12/19/2025
More Songs by Runtown
Peace I Ch...
Kizz Daniel, Ru...
