Tuwo Shinkafa (Moroccan Version) (ft. Barbapappa) This is a different version of the Tuwo Shinkafa song, giving it a Moroccan feel. The beat has new sounds, like different instruments, that make it feel like you are in a new place. It’s a fun track, showing that Runtown can play with different world music styles. Does this version make you want to dance differently?
Intro/Chorus
Oya tell dem make dem leave me
Chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima
Na my lover
Akoyi yarosa kudi yarobanza
Banza
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give
Vernesa o e e
Dem tell sey I too good I tell dem
Whatever
My girl if I catch you I go chop you
Like tuwo shinkafa
Hook
Oya bend low
She no gree o
Oya yodi o
She no gree o
Baby your body o
Your body is calling o
So I show her the money o
Make you shake your body o
Post-Hook
Shoddy go low go low
I say go low go low
Baby go low go low
I say go low go low
Ad-lib/Bridge
Kokuye amukana akuye
Sufo ranirana****
Chorus
Oya tell dem make dem leave me
Chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima
Na my lover
Akoyi yarosa kudi yarobanza
Baby I go chop like tuwo shinkafa
Oya bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give
Vernesa o e e
Dem tell sey I too good I tell dem
Whatever
My girl if I catch you I go chop you
Like tuwo shinkafa
Verse
Oya jagaban
Spending money like jagaban
Plenty money inside agbada
So sexy lady tell me what’s the plan
What’s the plan oh
In my dance sey I like the way you carry
Your yarnsh madam
Sey I no mind if I wait for night
I just make you know sey am the man
Post-Hook
Shoddy go low go low
I say go low go low
Baby go low go low
I say go low go low
Chorus (Final)
Oya tell dem make dem leave me
Chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima
Na my lover
Akoyi yarosa kudi yarobanza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give
Vernesa o e e
Dem tell sey I too good I tell dem
Whatever
My girl if I catch you I go chop you
Like tuwo shinkafa
Outro
Sufo kuye
Uploaded by: Ene • Upload date: 12/16/2025
More Songs by Runtown
Peace I Ch...
Kizz Daniel, Ru...
