T.I Blaze sings “Controlla” from a position shaped by the streets, a background where trust is thin, emotions are often guarded, and survival sometimes overshadows romance. That is why the sincerity of this track hits deeply; he’s letting someone into a heart that has seen too much.
The song highlights the shift between the world outside, where he must always be strong, and the world he shares with her, where he is allowed to be open, soft, and expressive. She becomes the safe space he didn’t know he needed.
See lyrics
[Verse 1]
A lost trust can never be regained
So me I tell all this people for road say, "loyalty pay"
New update tide, dem forget the gbedu for replay
Say the DJ wey try commot am they put am for grave
Ọlọhun n gbọ, Ọlọhun n gbọ
You no fit get make I hate o
Ọmọde gbọn, agba gbọn l'ọn fi da Ifẹ ninu aye
[PreChorus]
Pididi padada padada padada pada ewo
Pididi padada padada padada pada ohe
[Chorus]
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And maami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Oh-ah-ah-ah
[Verse 2]
Some have food cannot eat
But this your back I go hit
Some get weed, no lean
And some get lean but no weed
But me I get the two wey come from Monet and straight to my room
I operate in my lungu
Straight in your eye, I go look
[PreChorus]
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money, no no stress
So far I no buy car for debt, ko segele
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money no no stress
So far I no buy car for debt
[Chorus]
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And maami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Oh-ah-ah-ah
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/26/2025