The world of the song “Fire Down” by T.I Blaze and Camidoh feels intimate, almost like a small room lit by warm lamps. Blaze is tired of all the noise outside, the stress, the pressure, the doubts, and he is telling his partner that they are the one place where he wants calm.
There is a sweetness in how he admits his fragility. He wants to be held, to be understood, to be seen in a way that life rarely allows. It is not weakness, but the courage to say it out.
See lyrics
Oh yeah, oh, oh oh yeah (Spy')
Mi do mi do mi do, oh yeah, oh yeah
Bad man just wan love you
Bad man no fit tire
And no be say I dey like this normal
But your body fire down
And if dem boys dem call you
I go start to para gan
I go start wahala gan
We go burn their father gan
Omo to fine, omo to shan
What you gon do for me
I no even care if na threesome
Tor'o fi'di yẹn yí mi l'óri
I need a girl wey go stand
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise
She loving me till sundown
I need a girl wey go stand
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise
She loving me till sundown
And if you look close you go see the sign
Boy wey rugged go see the light
Quarter pass two when I checked the time
Nobody get two lives
Everybody looking for that one person
One person wey no go close curtain
When the life gets harder
She go hold your back and make sure say you're alright
I get one kele wey love me for Ghana
Only thing she wants is buy me designer
She no dey come out, no man fit to sight am
She rolls my weed and I pass am the lighter
Sokoto
She sey my body like sokoto
Me and you forever, we go jogoro
Bad man no rush, take it slow slow slow
Bad man no fit tire
And no be say I dey like this normal
But your body fire down
And if dem boys dem call you
I go start to para gan
I go start wahala gan
We go burn their father gan
Omo to fine, omo to shan
What you gon do for me
I no even care if na threesome
Tor'o fi'di yẹn yí mi l'óri
I need a girl wey go stand
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise
She loving me till sundown
I need a girl wey go stand
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise
She loving me till sundown
And if you look close you go see the sign
Boy wey rugged go see the light
Quarter pass two when I checked the time
Nobody get two lives
And if you look close you go see the sign
You go see the light
Quarter pass two when I checked the time
Nobody get two lives
If you look close you go see the sign
You go see the light
Quarter pass two when I checked the time
Nobody get two lives, two lives, two lives, yeah
Oh eh oh eh, the angels mi do come down
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/25/2025